See How A Man Was Disgraced After He Was Caught Buying Goods With Fake Money In Delta (Photos)

August 15, 2019
218 Views

The thief

Nemesis has finally caught up with a fraudster notorious for buying goods with fake money in Delta state.

The unnamed man was arrested today and disgraced in public after first getting thorough beating from an angry crowd.

He was nabbed while trying to buy ‘Pig’ from two small boys after previously deceiving a lady.

Below is what an online user shared in pidgin English…..

‘Report reach us for studio say e get one guy wey dey use fake money dey buy things from people and he go still dey collect the change.

One girl con go fall victim for the guy yesterday. Mainwhile, the girl brother see the guy from window as at wen he dey buy something from he sister hand. So the guy con tell he sister say make he nor worry say if he see the guy he go fit still recognize the face. So unfortunately, the girl brother con later catch the guy for TM junction as he dey wan buy Pig from two small boys hand for the junction.

Naso the guy take tell the bike guy to turn the bike go where dem dey, and as he reach there, naso the girl brother catch one of them, because na him with the one wey dey ride the bike dey work together. Naso dem bruise the guy face turn to igbudu monkey. Na finally dem call police to come carry the guy go station make people for nor beat am die there. During the process of beating the guy nai dem later see some of the fake money for he pant. Na the guy picture and the fake money nai wey dey top of he head nai dey attached to this update so’

See more photos below: 

You may be interested

NPFL Fines Kwara United N6m For Broadcast Breach
Sports
Sports

NPFL Fines Kwara United N6m For Broadcast Breach

Webby - April 24, 2024

Kwara United have been charged for providing false information which led to a fixture adjustment that disrupted the live television…

Osimhen: Leaving Napoli Will Make Me Cry
Sports
Sports

Osimhen: Leaving Napoli Will Make Me Cry

Webby - April 24, 2024

Victor Osimhen has hailed Napoli fans and admitted he will probably “cry” when leaving the club.Osimhen is expected to leave…

Slot Can Be Perfect Replacement For Klopp –Van Basten
Sports
Sports

Slot Can Be Perfect Replacement For Klopp –Van Basten

Webby - April 24, 2024

Netherlands legend Marco van Basten believes Feyenoord manager, Arne Slot has the capability take over from Jurgen Klopp as Liverpool…

Leave a Comment

Your email address will not be published.